1. |
Animal Carnival
03:51
|
|||
Chorus:
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ *
Verse 1:
Magic and miracle plenty eh
Some dey close eye, others dey shine eye dey pray
In this land of confusion, big illusion
Baba Ìjẹ̀bú tactics dem go use score hat trick
Dem go finger we brain, lie with no shame
Animal Carnival don start again
Chorus:
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ **
Verse 2:
If say na Nollywood we for don clap
If say na comedy we for don laugh
36 million Naira snake swallow o
Monkey double am carry 70 go
Rat observe di matter plan him coup d’état
Di only way to the billions na chase out oga
Chorus:
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
Bridge:
Kùrù-kẹrẹ, kùrù-kẹrẹ
Àdán má ṣe (No Do)
Kùrù-kẹrẹ, kùrù-kẹrẹ
Kùrù-kẹrẹ, kùrù-kẹrẹ
Àdán má ṣe (No Do)
Kùrù-kẹrẹ, kùrù-kẹrẹ **
Chorus:
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Kò ṣe eku, kò ṣe ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
Àdán ò ṣe eku, kò ṣ’ẹyẹ
2nd Chorus:
Ọ̀rọ̀ l’ẹyẹ ń gbọ́
Ẹyẹ ò dédé bà l’órùlé o
Ọ̀rọ̀ ni
Ọ̀rọ̀ l’ẹyẹ ń gbọ́
Ẹyẹ ò dédé bà l’orùlé o
Ọ̀rọ̀ ni
Translation from Yoruba:
*Kò ṣẹ eku, kò ṣẹ ẹyẹ: It’s not a rat, It’s not a bird
Àdán ò sẹ eku, kò ṣ’ẹyẹ: A bat is not a rat and it is not a bird
The idea behind using this to mock the “supernatural” events around the disappearance of millions of dollars in Nigeria
** Kùrù-kẹrẹ, kùrù-kẹrẹ, Àdán má ṣe (No Do), Kùrù-kẹrẹ kùrù-kẹrẹ
Mr. Bat don’t attempt to deceive us with your crafty and cunning ways
***Ọ̀rọ̀ l’ẹyẹ ń gbọ́, ẹyẹ ò dédé bà l’órùlé o, ọ̀rọ̀ ni
A Yoruba proverb that says: “A bird does not randomly choose to perch on any rooftop there must be something going on inside the chosen house that’s caught its attention.”
|
||||
2. |
Disrupt The Programme
04:00
|
|||
Intro (crowd chant)
Freedom, Freedom!!!
Chorus
We must to disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Verse 1
Oga no tell me say make I hold my anger
Make I no make noise make I cooli temper
When herdsmen dey slaughter, massacre we brother
From Benue, Ekiti, Enugu, Zamfara
Hundreds dey die dey peme like fly
Blood e dey flow government dey turn eye
Silent indifference dem go play with our sense
Point hand for Libya to bury di matter
Chorus
We must to disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Verse 2
How long we go dey wait dey sit down debate
Dey waste our saliva dey yan for social media
Nothing go change if we no organise
Call out their bullshit and cut them to size
Na we get di strength na we get di numbers
Nothing to fear my brother rise up my sister
By vote or by force we must wipe di slate clean
This yẹ́yẹ́ politirikshians must enter dustbin
We must to disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Disrupt the programme
Put sand sand for their garri
Regain our freedom by any means necessary
Freedom – It’s all or nothing
Freedom – No time for begging
Freedom – The poor must rise
Freedom – Affirm your rights
Freedom – It’s all or nothing
Freedom – The clock is ticking
Freedom – We done with talking
Freedom – Just stand for something
Freedom, freedom, freedom….
|
||||
3. |
Water Cemetery
04:21
|
|||
Chorus:
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
Verse 1:
Where’s the outrage who we holding accountable?
Are we all numb cause of daily survival?
Why the images don’t touch us no more?
Why we so detached like reporters of war?
What’s it going to take to mobilise the people
To ignite compassion in these times of evil?
How we going to stop the youth from chasing a dream
When the future is dark, grey and grim?
How you sell patience when it’s short cuts
And instant gratification at all costs?
How you debunk lies of lands of milk and honey
When we celebrate scammers and money?
Chorus:
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
Verse 2:
How do you grieve when you never saw a body?
How do you say goodbye when the grave is empty?
How do you find closure and ever move on
When your heart keeps hoping from dusk till dawn?
For every floating corpse- two in the Sahara!
Bodies buried in sand don’t appear in data
Neither the thousands with no name and paper
Dumped, abandoned in the cemeteries of strangers
Brothers and sisters tortured and raped
Sold and resold as modern-day slaves
Organ harvesters and human traffickers
Making their gains from the pains of Africans
Bridge:
Omi ń gb’ọ́mọ lọ *
Owó ni àwọn adarí ń kó
Ènìyàn ń parun s’áṣálẹ̀
Wọ́n ń gbẹ̀bí fún aláàárẹ̀
Wọ́n ń gbàre fún ẹlẹ́bi
Òṣìṣẹ́ kò r’ówó gbà o
Chorus
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
Plenty, plenty body for open sea
Mediterranean na cemetery
Yeah o Africa future dey die o
*** Translation from Yoruba
While water is taking away our children our government is busy stealing money. Our People are dying in the desert. The government rewards the thief and punishes those who refuse to steal. Workers who toil and sweat are being denied their wages.
|
||||
4. |
Cash And Carry
03:52
|
|||
Chorus:
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Verse 1:
Na do or die
Dem must suck us dry
Squeeze our resistance till we all comply
Dem go buy off your voice
Silence your vote
Frustrate you finish make you self implode
When dem commot your dignity, kidnap humanity
Turn you to animal fighting for survival
Chorus:
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Verse 2:
Their heart no Pure
Their ways no clean
Dem be human blood traders, anti progress machine
Dem murder Bola Ige
Blow up Dele Giwa
Play us like maga make we no remember
Na dem buy the leadership of student and trade union
Finish Nigeria for generations to come
Chorus:
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Verse 3:
Na who you go trust
When na crooks be your leaders
Liars and cheaters the penultimate winners
Prosperity worship na our motto
Instead of hardwork we dey cut corner go
Prayer and fasting should never replace sweat
Caus nothing like conscience when money dàbàrú your sense
Chorus:
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
Loyalty na cash and carry
Objection na mortuary
Everybody get agenda
With their mercenary enterprise
|
||||
5. |
Jagun Jagun
03:29
|
|||
Chorus:
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Chant:
Olórí-ogun ò gbọdọ̀ kẹ́yìn ogun
Ọ̀kan ṣoṣo Ẹja tí ń d’abú-omi rú
Ọ̀kan ṣoṣo Ẹfọ̀n tí ń d’ọ̀dàn rú
Ọ̀kan ṣoṣo Àjànàkú tí ń m’igbó kìji-kìji
Jagun-jagun dé, ọmọ ọba kìí jagun bí ẹrú
Òlọ́ṣọmọ́dìí gba ìbọn lọ́wọ́ ọmọ ojo
Jagun-jagun, afiwájúgbọta, afẹ̀yìngbọfà
Jagun-jagun ò fẹ́rọ̀, alágbára èyàn tí ń fi májèlé ròfọ́,
Àlùjànú èyàn tí ń fi ọmọ-odó tayín
Bó ṣe ń bá ọmọdé ṣe, bẹ́ẹ̀ ló ń bágbà ṣe
Kọ̀nàn-kọ̀nàn já tòun tòwú
Jagun-aso, ẹkùn ọkọ òkè!
Arọnimaja ṣáagun!
Ó ṣáagun ṣáagun, ó ṣáagun títí, ohun l’awo Alágbàá`a, èyí tí ó fi ta b’aṣeégún lójú
Chorus:
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Jagun-jagun ló ń bọ̀
Translation:
(Chorus)
It’s the Warrior’s arrival
It’s the Warrior’s arrival
It’s the Warrior’s arrival
(Chant)
The captain of the war must not bring up the rear
The one-and-only Fish that troubles the pond
The one-and-only Buffalo that troubles the savannah
The one-and-only Behemoth that shakes up the jungle
The Warrior comes, a prince does not go to war like a slave
One-who-is-clad-in-waistcloth yet wrests the rifle from the coward
Warrior, one who faces the bullet with his chest and the arrow with his back
The Warrior needs no antidote, the strong man who cooks the broth with poisonous spice,
A ghost who picks his teeth with a pestle
One who gets along well with both young and old
The sling that cuts up together with the thread
Budding Warrior, terror to the hills!
Arọnimaja, the butcher’s hand!
Crushing the bones endlessly, the cult of Alágbàáà the masquerader, and the straying piece of bone piercing the unsuspecting masquerader in the face
|
||||
6. |
Killers And Looters
04:47
|
|||
Verse 1:
Dem go dey pose, dey turn up their nose
Bouncing with confidence they dare us to oppose
Agents of wickedness stabbing and laughing
Vampire politricians taunting our suffering
Impunity na the order of the day
See as our judges dey receive back hand pay
Chorus:
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Verse 2:
Carpet-crossers with no ideology
United by greed and stolen money (ole)*
Dem go plunder we treasury
Quadruple their salary
Free market for all, na broken economy
Ex-Generals rewriting our history
Vindicating themselves of all their past atrocities
Chorus:
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Bridge **
Wọ́n ń f’ẹkún wa ṣe yẹ̀yẹ́
Wọ́n ń fi ìbànújẹ́ wa ṣayọ̀
Wọ́n ń f’ẹkún wa ṣe yẹ̀yẹ́ o
Wọ́n ń fi ìbànújẹ́ wa ṣayọ̀
Chorus:
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Dem go mock our suffering
Laugh at our pain
Killer and looters don start again
Yoruba translation
*Ole- Thief
**They laugh at our tears, they mock our suffering
|
||||
7. |
Me, Myself And I
04:17
|
|||
Chorus
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problem from my eye
Verse 1:
I dey face my lane dey go
I no dey yan big grammar, no dey talk Òyiǹbó
Na to hammer na ihn be my goal
Na to prosper na ihn be my own
I go make am by force
By hook or by crook
If you like make you hate me
If you like make you look
Ọ̀gá conscience morality judge me not
Na survival of the fittest from south to north
Chorus:
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Verse 2:
Ó yá wetin you wann do change my situation
Which miracle dey comot frustration
Since we dey grow na suffer suffer we know
Nothing to show at 58 o
We country na one chance big go slow
Na thief dey progress dey advance e o
No tell me say di future go bright
When mosquitos dey chop us and hunger dey bite
Chorus:
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
Na me, myself and I
Nothing concern me with your cry
Na me, myself and I
Carry your problems from my eye
|
||||
8. |
Man Know Man
04:51
|
|||
Chorus:
Na man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Verse 1:
No food for lazy man
No time for dreamers
Move on in line and join the money worshippers
Cause Lagos na survival
Lagos na hustle
For Èkó Àkéte dem go chop you if you humble
O ya, shine shine your eye
Better flex your muscle
You can make it with no trouble
If you sell your soul to devil
Chorus:
Na man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Verse 2:
Stranded in poverty praying for better
Hardworking people dey land inside gutter
No money to feed - thousands of beggars
No money for rent – thousands of squatters
But government go dey demolish scatter dey go
Housing na human right but not in Èkó
Chorus:
Na man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Verse 3:
Lasgidi big city of lies
Home of the bling that don’t hear no cries
Disappointment and pain you give
Heartache and sorrow, lots of grief
Your stress and tension wearing us out
Nowhere to run in this times of drought
So we hold on hoping for the best
Double the hustle we refuse to rest
Life’s a dice a big big gamble
What’s the choice when you neck deep in trouble
Survival they say the faith of the poor
What you gonna do when they knock on your door?
Chorus:
Na man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Man know man for Megacity
No pity for poverty survival get as e be
Outro (Ad lib):
Èkó Àkéte, ìlú ọgbọ́n
Ọmọ má lọ nà gẹ̀rẹ̀
Èkó Àkéte, ìlú ọgbọ́n
Better you safe make you shine your eye
Èkó Àkéte, ìlú ọgbọ́n
When they tell you make you look back o
Everyday and night boys dey hustle
Everyday and night girls dey hustle
Even man and woman dey waka for street dem dey look for something to chop o
Man know man survival get as it be
|
||||
9. |
Big Lie
04:48
|
|||
Chorus:
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Verse 1:
So many smoke screens, plenty confusion
No where to run or hide from master’s illusion
Preoccupied with go slow and hustle
Drained and exhausted resigned in our bubbles
Broken men with no shadows at the gallows
Clown faced with tears we smile at tomorrow
Chorus:
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Verse 2:
Scared of the silence we drown in our loneliness
Frozen in pain too proud to confess
We trapped in that ego lane riding that power train
Faking the truth with lies playing the perfection game
In the web of hype, bits and bytes
No one escapes and no one gets out alive
Chorus:
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Bridge:
Ọ̀rẹ́ dúró dúró, má lọ nà’gẹ̀rẹ̀ ***
Má lọ sù’ẹ̀gbẹ̀, o jẹ́ dúró dédé
Ọ̀rẹ́ dúró dúró o, má lọ nà’gẹ̀rẹ̀
Má lọ sù’ẹ̀gbẹ̀, o jẹ́ dúró dédé
Caught between the void of love and likes
We seek affection from those we despise
Caught between the void of love and likes
We seek affection from those we despise
Chorus:
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Investigate the truth
Shine shine your eye
Don’t believe the noise
Na distraction na big lie
Yoruba translation***
My friend be alert, make sure you know what’s happening around you, be vigilant
|
||||
10. |
||||
Chorus:
Dem go erase reprogram our memory
Remix, repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́* theory
All to keep us in perpetual slavery
Dem go erase reprogram our memory
Remix, repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́ theory
All to keep us in perpetual slavery
Verse 1 (Ade Bantu):
Òyìnbó don do we plenty wayo
Dem go use coded language to chop us dey go
Dem go call us World Music
Join us with Asia, mix am with India, add in Colombia
Yepa, their colonial agenda never finish yet
Now na Afrobeats with capital “S”
Wey dem wan use destroy, break and suppress
Our greatness
Chorus:
Dem go erase reprogram our memory
Remix repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́ theory
All to keep us in perpetual slavery
Dem go erase reprogram our memory
Remix repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́ theory
All to keep us in perpetual slavery
Verse 2 (Seun Kuti):
Turn television – na yẹ̀yẹ́ theory (so so show man)
Turn radio- na yẹ̀yẹ́ theory (so so noise)
I read newspaper- na yẹ̀yẹ́ theory (that one na fake news)
Social media gan ńkọ́? – na yẹ̀yẹ́ theory (that one na fake die)
I talk to senators - yẹ̀yẹ́ theory (bribe, obviously na bribe o)
I talk to the governors- yẹ̀yẹ́ theory (security vote, ihn say him want him security vote)
I go ministry - yẹ̀yẹ́ theory (contractually)
I go presidency - yẹ̀yẹ́ theory (excellency is not around he’s in London for some treatment)
Bridge:
Wọ́n ń ṣe yàlà, wọn se yòlò (x6)**
Wọ́n ń ṣe fàlàfòlò fàlàfòlò fàlàfòlò fàlàfòlò
Chorus:
Dem go erase reprogram our memory
Remix, repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́ theory
All to keep us in perpetual slavery
Dem go erase reprogram our memory
Remix, repackage Blackman history
Reinvent another yẹ̀yẹ́ theory
All to keep us in perpetual slavery
Fela:
So I didn’t want to participate in the madness of commercialism
I didn’t want to participate in the madness of gimmicks
I do not want African music to belong to the fashion
where music comes and goes
Cause where African music goes it stays!
Yoruba translation
*nonsense/senseless theory
**They act with impunity, they do what they like, they mess around with us
|
BANTU Lagos, Nigeria
BANTU is a 13-piece Afrofunk/Afrobeat musical collective Their music is an eclectic fusion of the rich musical heritage of Nigeria and the hybrid sounds of urban Africa and the diaspora. The band political lyrics reflect their strong stance against corruption,, social and economic injustices, urban alienation and xenophobia . ... more
Streaming and Download help
If you like BANTU, you may also like:
Bandcamp Daily your guide to the world of Bandcamp